Burna Boy – Common Person Lyrics

Common Person Lyrics by Burna Boy is a New English song from the album “Love, Damini” sung by popular singer Burna Boy. Lyrics of this song are written by Burna Boy and music produced by Telz.

Common Person Lyrics

(Fun—)
(Funkula)

Na me wey dey clean una house
Na me wey dey wash una car
Na me wey dey cook ununu
Na me wey dey wash una cloth
Na me wey dey work for your shop
Na me wey dey hawk ununu

I be common person
But my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin’ my own

I be common person
But my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin’ my own

Because na God, I dey put all my faith, food for my plate
Fit no do mе jo
Mm, balanso
Even as things no dey go my way
Even in days whеre no get nothing at all
Mm, balanso

Na me wey dey drive your bus
Na me wey drive your keke
Mm, balanso
Na me wey dey run around
Na me do the job
Mm, balanso

I be common person
But my happiness, oh, still be my own
Everybody get role, no mean say your own role passin’ my own

Song Details
Singer : Burna Boy
Album : Love, Damini
Lyrics : Burna Boy, Alli Odunayo
Music : Telz
Label : Atlantic Records

Leave a Comment